whine

Revision as of 14:25, 15 December 2020 by 154.66.34.208 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English whine

Pronunciation

  • wáìn


Verb

Transitive

  1. Make person dey sweet mouth anoder person.
    • Na so she dey whine me if she wan collect money for my hand.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, She's in the habit of flattering me whenever she's in need of money.)
  2. Make person dey bobo.
    • Dat guy don whine you finish on top di money he suppose give you.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, You've been completely deceived by the man regarding the money he was suppose to give you.)
  3. Make woman dey twist waist.
    • All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey whine like snake.  — ( NSC_Olukayode S.M_2020, The prevalent dace move among girls today, is the twist dance.)

Synonym

Translation

  • English : flatter, deceive, twist