whine
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English whine
Pronunciation
- wáìn
Verb
- Make person tell anoder person sweet sweet tings.
- Na so she dey whine me if she wan collect money for my hand. — (NSC_2020, Make person tell anoder person sweet sweet tings.)
- Maiguard don dey whine oga since yesterday, shishi never still drop. — (The gateman has been flattering the boss since yesterday. Still, he has not gotten a dime.)
- Make person dey tell person wetin no dey possible.
- E say im go beat you? You dey whine me? — (She/He said He’ll/She’ll beat you? Are you joking?)
- {{ux|dv| Your mama carry your papa nack for ground? You dey whine me abi na true?|(Your mother carried your father up and hit him on the ground? Are you joking or are you telling the truth.)
Synonym
Translation
- English : flatter, deceive, twist