Difference between revisions of "white"
(→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Na di color of someting wey no black. | |
− | + | :* {{ux|dv| Women dey like wear '''white''' on deir wedding day. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Women love to wear white on their wedding day.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| I just buy one '''white ''' lace. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I recently purchased a white lace.)}} | |
− | + | * Wetin dey de call di color of skin of man wey fair. | |
− | + | :* {{ux|dv| My grandpapa '''white''' no be small . |(NSC_Olukayode.S.M_2021, My grandfather is fair in complexion.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[yellow]] | * [[yellow]] |
Revision as of 22:06, 24 July 2021
Naija
Etymology
From English: white
Pronunciation
- waît
Adjective
- Na di color of someting wey no black.
- Women dey like wear white on deir wedding day. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Women love to wear white on their wedding day.)
- I just buy one white lace. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I recently purchased a white lace.)
- Wetin dey de call di color of skin of man wey fair.
- My grandpapa white no be small . — (NSC_Olukayode.S.M_2021, My grandfather is fair in complexion.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: white