Difference between revisions of "white"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Name of colour. | |
− | :* {{ux|dv| Put '''white''' paint for di wall, but na black | + | #:* {{ux|dv| Put '''white''' paint for di wall, but na black you go paint the gate.|(NSC_2021, Paint the wall white, but paint the gate black.)}} |
+ | #. Anoder way wey de dey call fifty naira. | ||
+ | #:* {{ux|dv| No be '''white''' dey your pocket so?|(Isn’t that 50 naira in your pocket?)}} | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[black]] | * [[black]] | ||
Line 17: | Line 19: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | # Make * Colour bright [[wellwell]] | |
− | :* {{ux|dv| Women dey like wear '''white''' on deir wedding day. |( | + | #:* {{ux|dv| Women dey like wear '''white''' on deir wedding day. |(NSC_2021, Women love to wear white on their wedding day.)}} |
− | :* {{ux|dv| I just buy one '''white ''' lace. |( | + | #:* {{ux|dv| I just buy one '''white ''' lace. |(NSC_2021, I recently purchased a white lace.)}} |
− | + | # Wetin dey de call di color of skin of man wey fair. | |
− | :* {{ux|dv| My grandpapa '''white''' no be small . |( | + | #:* {{ux|dv| My grandpapa '''white''' no be small.|(NSC_2021, My grandfather is fair in complexion.)}} |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[black]] | * [[black]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''white'' | * English: ''white'' |
Revision as of 05:31, 26 December 2022
Naija
Etymology
From English: white
Pronunciation
- waît
Noun
- Name of colour.
- Put white paint for di wall, but na black you go paint the gate. — (NSC_2021, Paint the wall white, but paint the gate black.)
- . Anoder way wey de dey call fifty naira.
- No be white dey your pocket so? — (Isn’t that 50 naira in your pocket?)
Antonyms
Translations
- English: white
Adjective
- Make * Colour bright wellwell
- Women dey like wear white on deir wedding day. — (NSC_2021, Women love to wear white on their wedding day.)
- I just buy one white lace. — (NSC_2021, I recently purchased a white lace.)
- Wetin dey de call di color of skin of man wey fair.
- My grandpapa white no be small. — (NSC_2021, My grandfather is fair in complexion.)
Antonyms
Translations
- English: white