Difference between revisions of "white"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Name of colour. | #Name of colour. | ||
− | #:* {{ux|dv| Put '''white''' paint for di wall, but na black you go paint the gate.|( | + | #:* {{ux|dv| Put '''white''' paint for di wall, but na black you go paint the gate.|(Paint the wall white, but paint the gate black.)}} |
#. Anoder way wey de dey call fifty naira. | #. Anoder way wey de dey call fifty naira. | ||
#:* {{ux|dv| No be '''white''' dey your pocket so?|(Isn’t that 50 naira in your pocket?)}} | #:* {{ux|dv| No be '''white''' dey your pocket so?|(Isn’t that 50 naira in your pocket?)}} | ||
Line 20: | Line 20: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
# Make * Colour bright [[wellwell]] | # Make * Colour bright [[wellwell]] | ||
− | #:* {{ux|dv| Women dey like wear '''white''' on deir wedding day. |( | + | #:* {{ux|dv| Women dey like wear '''white''' on deir wedding day. |(Women love to wear white on their wedding day.)}} |
− | #:* {{ux|dv| I just buy one '''white ''' lace. |( | + | #:* {{ux|dv| I just buy one '''white ''' lace. |(I recently purchased a white lace.)}} |
# Wetin dey de call di color of skin of man wey fair. | # Wetin dey de call di color of skin of man wey fair. | ||
− | #:* {{ux|dv| My grandpapa '''white''' no be small.|( | + | #:* {{ux|dv| My grandpapa '''white''' no be small.|(My grandfather is fair in complexion.)}} |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[black]] | * [[black]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''white'' | * English: ''white'' |
Latest revision as of 20:21, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: white
Pronunciation
- waît
Noun
- Name of colour.
- Put white paint for di wall, but na black you go paint the gate. — (Paint the wall white, but paint the gate black.)
- . Anoder way wey de dey call fifty naira.
- No be white dey your pocket so? — (Isn’t that 50 naira in your pocket?)
Antonyms
Translations
- English: white
Adjective
- Make * Colour bright wellwell
- Women dey like wear white on deir wedding day. — (Women love to wear white on their wedding day.)
- I just buy one white lace. — (I recently purchased a white lace.)
- Wetin dey de call di color of skin of man wey fair.
- My grandpapa white no be small. — (My grandfather is fair in complexion.)
Antonyms
Translations
- English: white