white

Naija

Etymology

From English: white

Pronunciation

  • waît

Play Play

Adjective

  1. Na di color of someting.
    • Women dey like wear white on deir wedding day.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Women love to wear white on their wedding day.)
    • I just buy one white lace.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I recently purchased a white lace.)
  2. Na di color of di skin of man wey fair.
    • My grandpapa white no be small .  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, My grandfather is fair in complexion.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: white