whosai
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: who and said
Pronunciation
- húsáì
Interjection
- Wetin de dey talk when e be sey matter no possible.
- You just dey shout dey shout, you tink sey na only you sabi shout? whosai! Oga, kpomkpi. — (You have been shouting, do you think you are the only one who can raise his voice? Nobody cares! Mr, relax!)
- You buy big car, you buy small car, whosai. — (You buy an expensive car, you buy a cheap car, that's none of my business.)
Translation
- English: none of my business, not a chance