Difference between revisions of "whosai"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
 +
[[husai]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From English: ''who'' and ''said''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
===Frequency===
+
húsáì
===Usage===
+
<sm2>Pcm-ng-whosai.f.ogg</sm2>
===Definition===
+
<sm2>Pcm-ng-whosai.m.ogg</sm2>
===POS===
+
 
#
+
===Interjection===
#: {{ux|dv|insert example |( who cares )}}
+
* Wetin de dey talk when e be sey matter no [[consain]] person.
#
+
:* {{ux|dv| You just dey shout dey shout, you tink sey na only you sabi shout? '''whosai'''! Oga, [[kponkpi]].  |(NSC_2021, You have been shouting, do you think you are the only one who can raise your voice. No body cares! Mr, relax!)}}
 +
:* {{ux|dv| You buy big car, you buy small car, '''whosai'''. |(NSC_2021, You buy a expensive car, you buy a cheap car,, that's not my business.)}}
 
#: {{ux|dv|insert example |( get away )}}
 
#: {{ux|dv|insert example |( get away )}}
  
===Related forms===
 
====Synonym====
 
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''What's my business''

Revision as of 12:07, 15 July 2021

Naija

Alternative Form

husai

Etymology

From English: who and said

Pronunciation

húsáì


Interjection

  • Wetin de dey talk when e be sey matter no consain person.
  • You just dey shout dey shout, you tink sey na only you sabi shout? whosai! Oga, kponkpi.  — (NSC_2021, You have been shouting, do you think you are the only one who can raise your voice. No body cares! Mr, relax!)
  • You buy big car, you buy small car, whosai.  — (NSC_2021, You buy a expensive car, you buy a cheap car,, that's not my business.)
  1. insert example  — ( get away )

Translation

  • English: What's my business