Difference between revisions of "whosai"

Line 10: Line 10:
  
===Interjection===
 
===Interjection===
* Wetin de dey talk when e be sey matter no [[consain]] person.
+
* Wetin de dey talk when e be sey matter no possible.
 
:* {{ux|dv| You just dey shout dey shout, you tink sey na only you sabi shout? '''whosai'''! Oga, [[kponkpi]].  |(You have been shouting, do you think you are the only one who can raise his voice? Nobody cares! Mr, relax!)}}
 
:* {{ux|dv| You buy big car, you buy small car, '''whosai'''. |(You buy an expensive car, you buy a cheap car, that's none of my business.)}}
 
:* {{ux|dv| You buy big car, you buy small car, '''whosai'''. |(You buy an expensive car, you buy a cheap car, that's none of my business.)}}

Revision as of 22:36, 9 March 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

From English: who and said

Pronunciation

  • húsáì

Interjection

  • Wetin de dey talk when e be sey matter no possible.
  • You just dey shout dey shout, you tink sey na only you sabi shout? whosai! Oga, kponkpi.  — (You have been shouting, do you think you are the only one who can raise his voice? Nobody cares! Mr, relax!)
  • You buy big car, you buy small car, whosai.  — (You buy an expensive car, you buy a cheap car, that's none of my business.)

Translation

  • English: none of my business