whosai
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: who and said
Pronunciation
húsáì
Interjection
- Wetin de dey talk when e be sey matter no consain person.
- You just dey shout dey shout, you tink sey na only you sabi shout? whosai! Oga, kponkpi. — (NSC_2021, You have been shouting, do you think you are the only one who can raise your voice. No body cares! Mr, relax!)
- You buy big car, you buy small car, whosai. — (NSC_2021, You buy a expensive car, you buy a cheap car,, that's not my business.)
- insert example — ( get away )
Translation
- English: What's my business