whosai

Naija

Alternative Form

Etymology

From English: who and said

Pronunciation

  • húsáì


Interjection

  • Wetin de dey talk when e be sey matter no consain person.
  • You just dey shout dey shout, you tink sey na only you sabi shout? whosai! Oga, kponkpi.  — (NSC_2021, You have been shouting, do you think you are the only one who can raise your voice. No body cares! Mr, relax!)
  • You buy big car, you buy small car, whosai.  — (NSC_2021, You buy a expensive car, you buy a cheap car,, that's not my business.)

Translation

  • English: What's my business