Difference between revisions of "will"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* would
+
* [[wil]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''will''
 
From: English ''will''
Line 15: Line 15:
 
* Frequency in raw corpus: 470
 
* Frequency in raw corpus: 470
 
* Frequency rank in raw corpus: 676
 
* Frequency rank in raw corpus: 676
 +
 +
===Usage===
 +
* Dem hardly dey use am in Naija, rather, dem dey use [[go]]
  
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
will: no definition -- Definition in Naija?
+
* Make e be say person go do someting.  
 
+
:* {{ux|dv|De '''will''', I '''will''' slap you now, |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__13, I will slap you now.)}}
 
+
:* {{ux|dv|If your motor have fuel, I go ask you before di motor stop, di mo-... '''will''', '''will'''... di motor gave you sign? |(KAD_12_Mechanic-At-Work_MG__3, If there's fuel in your car, I'll ask, before the car broke down, the mo-... will, will... did the car show any signs?)}}
# - (frequency:450)
+
:* {{ux|dv|Maybe we '''will''' see de girl mama first before de papa |(NSC_Legbeti__2021, _Maybe we will see the girl's mother rather than the father._)}}
#: {{ux|dv|I '''will''' try. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__36, I will try.)}}
 
#: {{ux|dv|'''will''', '''will'''... |(NST_cleaned__37085, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Why, why '''will''' I? |(NST_cleaned__16122, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Be, you '''will''' be… |(JOS_37_Government-Agric-And-Women_M__51, Be... you will be...)}}
 
# conj:dicto (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|De '''will''', I '''will''' slap you now, |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__13, I will slap you now.)}}
 
#: {{ux|dv|If your motor have fuel, I go ask you before di motor stop, di mo-... '''will''', '''will'''... di motor gave you sign? |(KAD_12_Mechanic-At-Work_MG__3, If there's fuel in your car, I'll ask, before the car broke down, the mo-... will, will... did the car show any signs?)}}
 
# advmod-mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Maybe e just, because e '''will''', dey in a hurry, e just go collect one thousand, de go arrest am, go put am for prison, |(NST_cleaned__15984, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Even if you '''will''', even if you get PhD, Nigerian people go say ah see dis beautiful woman, dis Madam Caroline, o boy, thirty four years, e get doctorate, e get PhD, e get money, e get house, but e no marry. |(NST_cleaned__28204, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* would  
+
* [[go]]  
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* would 0.81 61, can 0.78 260, should 0.74 56, have 0.70 323, are 0.69 474, it 0.68 629, please 0.65 71, not 0.62 1042, re 0.62 47
+
* won't
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
* English: no definition
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
will: no definition -- Definition in Naija?
+
* Na document where person explain how dem go take share im tings when im don die.
# case-nmod:poss (frequency:3)
+
:* {{ux|dv|she bring di case because her husband no write her name inside im '''will'''. |(bbc__39572. She took the case to court because her name was included in the will.)}}
#: {{ux|dv|she bring di case because her husband no write her name inside im '''will'''. |(bbc__39572, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|Nobody know say the man born pikin outide until dem read im '''will''' where he give am de de mansion. |(NSC_Legbeti_2021. Everybody discovered he had a child outside only when his will was read and his mansion was given to the child.)}}
#: {{ux|dv|Meanwhile her parents Alice and Angelo Clary don issue statement wia dem condemn di star say im dey hold dia pikin against her '''will'''. |(bbc__66342, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|Where e sey di person wey adopt di pikin die and e no write '''will''', dem go treat di pikin wey dem adopt like di pikin wey di person born for belle. |(childrights__942, _ He said the adopted child will still be protected even if his name is not included in the will.)}}
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|All the suffer-suffer wey we see dey avoidable and dem fit stop am in days if dem get political '''will''' - if everybodi wey dey fight for Yemen want make all dis palava stop. |(bbc__14142, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem go need apply di laws and e go need political '''will''', leadership from women and men for different societies and pipo go need change cultures and behaviour wey dey against gender equality, na so Kristalina Georgieva, di World Bank interim president tok. |(bbc__7149, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di '''will''' of Rivers pipo go prevail. |(bbc__21390, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na di '''will''' of God. Na so Wike tok for State broadcast. |(bbc__1879, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* would 0.81 61, can 0.78 260, should 0.74 56, have 0.70 323, are 0.69 474, it 0.68 629, please 0.65 71, not 0.62 1042, re 0.62 47
 
 
 
====Antonyms====
 
* would 0.81 61, can 0.78 260, should 0.74 56, have 0.70 323, are 0.69 474, it 0.68 629, please 0.65 71, not 0.62 1042, re 0.62 47
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
 
 
===Verb===
 
will: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Where e sey di person wey adopt di pikin die and e no write '''will''', dem go treat di pikin wey dem adopt like di pikin wey di person born for belle. |(hildrights__942, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pikin fit bring matter come court say make court fine person person wey do am bad or wunjure am, whether di person open eye do am, or na because di person dey careless, or because di person no do wetin e suppose do, when de dey born or after dem born di pikin When e be sey di papa of pikin wey still dey belle, wey de never born die and e con be sey e no get '''will''', di pikin wey de never born get right like sey dem born am when e papa dey alive, and de go consider am when de dey share im papa property. |(hildrights__500, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* would 0.81 61, can 0.78 260, should 0.74 56, have 0.70 323, are 0.69 474, it 0.68 629, please 0.65 71, not 0.62 1042, re 0.62 47
 
 
 
====Antonyms====
 
* would 0.81 61, can 0.78 260, should 0.74 56, have 0.70 323, are 0.69 474, it 0.68 629, please 0.65 71, not 0.62 1042, re 0.62 47
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''formal declaration of how properties should be shared after death''

Revision as of 12:05, 17 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English will

Pronunciation

  • wɪl

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 74
  • Frequency rank in NSC treebank: 178
  • Frequency in raw corpus: 470
  • Frequency rank in raw corpus: 676

Usage

  • Dem hardly dey use am in Naija, rather, dem dey use go

Auxiliary

  • Make e be say person go do someting.
  • De will, I will slap you now,  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__13, I will slap you now.)
  • If your motor have fuel, I go ask you before di motor stop, di mo-... will, will... di motor gave you sign?  — (KAD_12_Mechanic-At-Work_MG__3, If there's fuel in your car, I'll ask, before the car broke down, the mo-... will, will... did the car show any signs?)
  • Maybe we will see de girl mama first before de papa  — (NSC_Legbeti__2021, _Maybe we will see the girl's mother rather than the father._)

Synonyms

Antonyms

  • won't

Translations

  • English: no definition

Noun

  • Na document where person explain how dem go take share im tings when im don die.
  • she bring di case because her husband no write her name inside im will.  — (bbc__39572. She took the case to court because her name was included in the will.)
  • Nobody know say the man born pikin outide until dem read im will where he give am de de mansion.  — (NSC_Legbeti_2021. Everybody discovered he had a child outside only when his will was read and his mansion was given to the child.)
  • Where e sey di person wey adopt di pikin die and e no write will, dem go treat di pikin wey dem adopt like di pikin wey di person born for belle.  — (childrights__942, _ He said the adopted child will still be protected even if his name is not included in the will.)

Translations

  • English: formal declaration of how properties should be shared after death