will

Revision as of 12:05, 17 February 2021 by 154.66.40.61 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English will

Pronunciation

  • wɪl

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 74
  • Frequency rank in NSC treebank: 178
  • Frequency in raw corpus: 470
  • Frequency rank in raw corpus: 676

Usage

  • Dem hardly dey use am in Naija, rather, dem dey use go

Auxiliary

  • Make e be say person go do someting.
  • De will, I will slap you now,  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__13, I will slap you now.)
  • If your motor have fuel, I go ask you before di motor stop, di mo-... will, will... di motor gave you sign?  — (KAD_12_Mechanic-At-Work_MG__3, If there's fuel in your car, I'll ask, before the car broke down, the mo-... will, will... did the car show any signs?)
  • Maybe we will see de girl mama first before de papa  — (NSC_Legbeti__2021, _Maybe we will see the girl's mother rather than the father._)

Synonyms

Antonyms

  • won't

Translations

  • English: no definition

Noun

  • Na document where person explain how dem go take share im tings when im don die.
  • she bring di case because her husband no write her name inside im will.  — (bbc__39572. She took the case to court because her name was included in the will.)
  • Nobody know say the man born pikin outide until dem read im will where he give am de de mansion.  — (NSC_Legbeti_2021. Everybody discovered he had a child outside only when his will was read and his mansion was given to the child.)
  • Where e sey di person wey adopt di pikin die and e no write will, dem go treat di pikin wey dem adopt like di pikin wey di person born for belle.  — (childrights__942, _ He said the adopted child will still be protected even if his name is not included in the will.)

Translations

  • English: formal declaration of how properties should be shared after death