Difference between revisions of "winch"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Ehglish ''witch'' ===Pronunciation=== * wɪ̑tʃ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== # Woman w...")
 
Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Woman wey get [[juju]] power wey dey use am dey do oder people wickedness.
 
# Woman wey get [[juju]] power wey dey use am dey do oder people wickedness.
#:* {{ux|dv|Snow White step mama na '''winch''' wey try to kill her.|(NSC_2021, Snow White step-mother is a witch who also tried to kill her.)}}
+
#:* {{ux|dv|Snow White step mama na '''winch''' wey wan [[kpai]] her.|(NSC_2021, Snow White step-mother is a witch who also tried to kill her.)}}
 
#Person wey sabi find trouble.
 
#Person wey sabi find trouble.
 
#:* {{ux|dv| My wife dey do like '''winch''' when money no dey my hand again.|(NSC_2021, My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)}}
 
#:* {{ux|dv| My wife dey do like '''winch''' when money no dey my hand again.|(NSC_2021, My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''witch''
 
* English: ''witch''
 
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===

Revision as of 15:32, 12 October 2021

Naija

Etymology

From: Ehglish witch

Pronunciation

  • wɪ̑tʃ


Noun

  1. Woman wey get juju power wey dey use am dey do oder people wickedness.
    • Snow White step mama na winch wey wan kpai her.  — (NSC_2021, Snow White step-mother is a witch who also tried to kill her.)
  2. Person wey sabi find trouble.
    • My wife dey do like winch when money no dey my hand again.  — (NSC_2021, My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)

Translation

  • English: witch

Adverb

  • As someting wey pass weting person fit tink.
  • Omo dat bae fine like winch.  — (That girl's beauty is out of this world.)
  • Girls from Rivers State dey fine like winch.  — (NSC_2021, Girls from Rivers State are exceptionally beautiful.)

Translation

  • English: exceptionally