winch
Naija
Etymology
From: English witch
Pronunciation
- wɪ̑ntʃ
Noun
- Woman wey get juju power wey dey use am dey do oder people wickedness.
- Snow White step mama na winch wey wan kpai her. — (NSC_2021, Snow White step-mother is a witch who also tried to kill her.)
- Person wey sabi find trouble.
- My wife dey do like winch when money no dey my hand again. — (NSC_2021, My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)
Translation
- English: witch
Adverb
- As someting wey pass weting person fit tink.
- Omo dat bae fine like winch. — (That girl's beauty is out of this world.)
- Girls from Rivers State dey fine like winch. — (NSC_2021, Girls from Rivers State are exceptionally beautiful.)
Translation
- English: exceptionally