Difference between revisions of "wire"

Line 13: Line 13:
 
#:* {{ux|dv| Abeg o, I no want make di '''wire''' shock me o. |(NSC_2021, I do not want to be electrocuted by the wire.)}}
 
#:* {{ux|dv| Abeg o, I no want make di '''wire''' shock me o. |(NSC_2021, I do not want to be electrocuted by the wire.)}}
 
# Someting wey de be like iron wey dey long wey dey sharp too.
 
# Someting wey de be like iron wey dey long wey dey sharp too.
#:* {{ux|dv|My skirt don hook di '''wire''.|(NSC_2021, My skirt got hooked by the wire mesh.)}}
+
#:* {{ux|dv|My skirt don hook di '''wire'''.|(NSC_2021, My skirt got hooked by the wire mesh.)}}
 
# Person wey be sey na im dey comot money for people account for online.
 
# Person wey be sey na im dey comot money for people account for online.
 
#:* {{ux|dv| Dat guy dey run '''wire'''. Na im make de dey hail am well well.|(NSC_2021, That young man transfers money illegally from people's accounts. That's why they sing his praises.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dat guy dey run '''wire'''. Na im make de dey hail am well well.|(NSC_2021, That young man transfers money illegally from people's accounts. That's why they sing his praises.)}}

Revision as of 05:45, 26 December 2022

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English wire

Pronunciation

  • wájà

Play Play

Noun

  1. Wetin de dey take dey draw electric light from place where electric current dey.
    • Abeg o, I no want make di wire shock me o.  — (NSC_2021, I do not want to be electrocuted by the wire.)
  2. Someting wey de be like iron wey dey long wey dey sharp too.
    • My skirt don hook di wire.  — (NSC_2021, My skirt got hooked by the wire mesh.)
  3. Person wey be sey na im dey comot money for people account for online.
    • Dat guy dey run wire. Na im make de dey hail am well well.  — (NSC_2021, That young man transfers money illegally from people's accounts. That's why they sing his praises.)

Translation

  • English: wire, sanity, internet fraudster

Verb

  1. Make person send money give anoder person.
    • I no fit wire you di money on time as you no gree send me your account number quick quick.  — (NSC_2021, I could not make the money transfer because you didn't send me your account number quickly.)
  2. Make someting pain person.
    • Baba if hunger wire you, you no go dey say you no like swallow.  — (Bro, If you get very hungry, you won't reject morsels.)
    • People wey sapa don wire, if you see dem, you go quick know.  — (NSC_2021, People who have suffered from poverty, when you see them you'll know.)

Translation

  • English: money transfer