Difference between revisions of "wit"

Line 23: Line 23:
 
===Conjunction===
 
===Conjunction===
 
* Word wey de dey use shows sey one join anoder ting.
 
* Word wey de dey use shows sey one join anoder ting.
:* {{ux|dv| Me '''with''' my oga follow go dat place. | (NSC_Emeka_2020, My Boss and I went to that place.)}}
+
:* {{ux|dv| Me '''wit''' my oga follow go dat place. | (NSC_Emeka_2020, My Boss and I went to that place.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''and''
 
* English: ''and''

Revision as of 18:09, 23 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: with


Pronunciation

  • wìt

Play Play


Preposition

  • Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
  • even di oder day sef, I go party wit my madam.  —  ( NSC_Emeka_2020, Even the other day, I went to a party with my wife.)
  • dey support person or someting.
  • noting dey happen, we dey wit you  —  (NSC_Emeka_2020, There is no issue, we are with you.)

Translation

  • English: with

Conjunction

  • Word wey de dey use shows sey one join anoder ting.
  • Me wit my oga follow go dat place.  —  (NSC_Emeka_2020, My Boss and I went to that place.)

Translation

  • English: and