Difference between revisions of "wit"

Line 26: Line 26:
 
* Word wey de dey use shows sey one join anoder ting.
 
* Word wey de dey use shows sey one join anoder ting.
 
:* {{ux|dv| Me '''wit''' my oga follow go dat place. | (NSC_Emeka_2020, My Boss and I went to that place.)}}
 
:* {{ux|dv| Me '''wit''' my oga follow go dat place. | (NSC_Emeka_2020, My Boss and I went to that place.)}}
 +
:* {{ux|dv| Make you '''wit''' am come di party now. |(NSC_2021, Come to the party with him.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''and''
 
* English: ''and''

Revision as of 13:39, 6 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: with


Pronunciation

  • wìt

Play Play


Preposition

  1. Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
    • even di oder day sef, I go party wit my madam.  —  ( NSC_Emeka_2020, Even the other day, I went to a party with my wife.)
    • Na Banga dey go wit starch pass.  — (NSC_2021, Banga soup is most complementary with starch.)
  2. dey support person or someting.
    • Noting dey happen, we dey wit you  —  (NSC_Emeka_2020, There is no issue, we are with you.)
    • {{ux|dv| You dey shout sey people wey dey wit you pass people wey dey fight you. Who even dey wit you sef? |(NSC_2021, You are making a scene that the people who are supporting you are more than the people who are against you. Who is even supporting you?

Translation

  • English: with

Conjunction

  • Word wey de dey use shows sey one join anoder ting.
  • Me wit my oga follow go dat place.  —  (NSC_Emeka_2020, My Boss and I went to that place.)
  • Make you wit am come di party now.  — (NSC_2021, Come to the party with him.)

Translation

  • English: and