Difference between revisions of "wit"

Line 15: Line 15:
 
===Preposition===
 
===Preposition===
 
# Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
 
# Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
#:* {{ux|dv| even di oder day sef, I go party '''wit''' my madam.| ( NSC_Emeka_2020, Even the other day, I went to a party with my wife.)}}
+
#:* {{ux|dv| Even di oder day sef, I go party '''wit''' my madam.| ( NSC_2020, Even the other day, I went to a party with my wife.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na Banga dey go '''wit''' starch pass. |(NSC_2021, Banga soup is most complementary with starch.)}}  
 
#:* {{ux|dv| Na Banga dey go '''wit''' starch pass. |(NSC_2021, Banga soup is most complementary with starch.)}}  
# dey support person or someting.
+
# Make de dey support person or someting.  
#:* {{ux|dv| Noting dey happen, we dey '''wit''' you | (NSC_Emeka_2020, There is no issue, we are with you.)}}
+
#:* {{ux|dv| Noting dey happen, we dey '''wit''' you.|(NSC_2020, There is no issue, we are with you.)}}
 
#:* {{ux|dv| You dey shout sey people wey dey '''wit''' you pass people wey dey fight you. Who even dey '''wit''' you sef? |(NSC_2021, You are making a scene that the people who are supporting you are more than the people who are against you. Who is even supporting you?)}}
 
====Translation====
 
====Translation====

Revision as of 05:49, 26 December 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: with

Pronunciation

  • wìt

Play Play

Preposition

  1. Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
    • Even di oder day sef, I go party wit my madam.  —  ( NSC_2020, Even the other day, I went to a party with my wife.)
    • Na Banga dey go wit starch pass.  — (NSC_2021, Banga soup is most complementary with starch.)
  2. Make de dey support person or someting.
    • Noting dey happen, we dey wit you.  — (NSC_2020, There is no issue, we are with you.)
    • You dey shout sey people wey dey wit you pass people wey dey fight you. Who even dey wit you sef?  — (NSC_2021, You are making a scene that the people who are supporting you are more than the people who are against you. Who is even supporting you?)

Translation

  • English: with

Conjunction

  • Word wey de dey use shows sey one ting join anoder ting.
  • Me wit my oga follow go dat place.  —  (NSC_2020, My Boss and I went to that place.)
  • Make you wit am come di party now.  — (NSC_2021, Come to the party with him.)

Translation

  • English: and