Difference between revisions of "wit"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * with 0.72 8771, witout 0.43 139, plus 0.41 1525, without 0.41 443, togeda 0.39 302, epp 0.38 217, carri 0.35 565, offer 0.34 120, maintain...")
 
 
(24 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* with 0.72 8771, witout 0.43 139, plus 0.41 1525, without 0.41 443, togeda 0.39 302, epp 0.38 217, carri 0.35 565, offer 0.34 120, maintain 0.34 182
+
* [[with]]
 +
===Etymology===
 +
From English: ''with''
 +
 
  
===Etymology===
 
Borrowed from English wit
 
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wɪt
+
* wìt
 
<sm2>Pcm-ng-wit.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-wit.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-wit.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-wit.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 88
 
* Frequency rank in NSC treebank: 153
 
* Frequency in raw corpus: 3923
 
* Frequency rank in raw corpus: 98
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
wit: no definition, with -- Definition in Naija?
+
# Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
 
+
#:* {{ux|dv| Even di oder day sef, I go party '''wit''' my madam.| (Even the other day, I went to a party with my wife.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Na Banga dey go '''wit''' starch pass. |(Banga soup is most complementary with starch.)}}  
# - (frequency:4035)
+
# Make de dey support person or someting.  
#: {{ux|dv|'''Wit''' who? |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__183, With who ?)}}
+
#:* {{ux|dv| Noting dey happen, we dey '''wit''' you.|(There is no issue, we are with you.)}}
#: {{ux|dv|'''Wit''' duck! |(KAD_15_Money-Wahala_MG__19, With a duck!)}}
+
#:* {{ux|dv| You dey shout sey people wey dey '''wit''' you pass people wey dey fight you. Who even dey '''wit''' you sef? |(You are making a scene that the people who are supporting you are more than the people who are against you. Who is even supporting you?)}}
# dep (frequency:10)
+
====Translation====
#: {{ux|dv|Dis una governor, wetin una dey do '''wit''' dis of, una governor? |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__5, This your governor, what are you doing with this of...your governor ?)}}
+
* English: ''with''
#: {{ux|dv|If I pour am '''wit''' '''wit''' di ones wey I don mix , I go pour dat caustic soda. |(NST_cleaned__36768, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Dis unit na im bin give EFCC power as dem fit freeze bank account '''wit''' or witout court order. |(bbc__42786, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I dey happy now '''wit''' or witout man but e just be say di man wey dey my life don know me since wen I dey 14. |(bbc__88306, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Anoda area wia Atiku go work im magic na to sign di African Continental Free Trade Area agreement so African kontris go dey trade '''wit''' diasef witout border. |(bbc__15504, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mbella Mbella deny say goment di use military solution, count de number of tins weh deh do for find solution laik decentralisation, disarmament and demobilisation and reintegration committee and tok '''wit''' kontri pipo. |(bbc__66167, __no translation__)}}
 
# conj:dicto (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|If I pour am '''wit''' '''wit''' di ones wey I don mix (dat sulphuric acid, and Tezapen), I go pour dat caustic soda. (LAG_37_Soap-Making_MG__52, When I have poured it in with, with the stuff I've mixed earlier |(that sulfuric acid, and Texapon), I will pour the caustic soda into it.)}}
 
#: {{ux|dv|Some of dem wey still get mama, wey get papa, we need to join dem '''wit''' deir, '''wit''' deir, '''wit''' deir, '''wit''' deir mama, and papa. |(NST_cleaned__12644, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|De group say de situation for Anglophone regions di bad da so, '''wit''' more dan 200 instances weh separatists di attack, kidnap, and security forces di burn commit oda crimes dem. |(bbc__27496, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|PDP National legal adviser Emmanuel Enoidem, tell tori pipo say dem don arrange ogbonge legal team '''wit''' more dan 20 Senior Advocates of Nigeria and oda lawyers wey go represent di case. |(bbc__79939, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonymes====
 
* with 0.72 8771, witout 0.43 139, plus 0.41 1525, without 0.41 443, togeda 0.39 302, epp 0.38 217, carri 0.35 565, offer 0.34 120, maintain 0.34 182
 
 
 
====Antonymes====
 
* with 0.72 8771, witout 0.43 139, plus 0.41 1525, without 0.41 443, togeda 0.39 302, epp 0.38 217, carri 0.35 565, offer 0.34 120, maintain 0.34 182
 
  
====Translations====
+
===Conjunction===
* English: no definition, with
+
* Word wey de dey use shows sey one ting join anoder ting.
 +
:* {{ux|dv| Me '''wit''' my oga follow go dat place. | (My Boss and I went to that place.)}}
 +
:* {{ux|dv| Make you '''wit''' am come di party now. |(Come to the party with him.)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''and''

Latest revision as of 20:27, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: with


Pronunciation

  • wìt

Play Play


Preposition

  1. Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
    • Even di oder day sef, I go party wit my madam.  —  (Even the other day, I went to a party with my wife.)
    • Na Banga dey go wit starch pass.  — (Banga soup is most complementary with starch.)
  2. Make de dey support person or someting.
    • Noting dey happen, we dey wit you.  — (There is no issue, we are with you.)
    • You dey shout sey people wey dey wit you pass people wey dey fight you. Who even dey wit you sef?  — (You are making a scene that the people who are supporting you are more than the people who are against you. Who is even supporting you?)

Translation

  • English: with

Conjunction

  • Word wey de dey use shows sey one ting join anoder ting.
  • Me wit my oga follow go dat place.  —  (My Boss and I went to that place.)
  • Make you wit am come di party now.  — (Come to the party with him.)

Translation

  • English: and