Difference between revisions of "wit"

 
(12 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 2: Line 2:
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
 
* [[with]]
 
* [[with]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
from English
+
From English: ''with''
  
  
Line 13: Line 12:
 
<sm2>Pcm-ng-wit.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-wit.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 88
 
* Frequency rank in NSC treebank: 153
 
* Frequency in raw corpus: 3923
 
* Frequency rank in raw corpus: 98
 
 
===Definition===
 
Sey someting and somting dey
 
  
===Usage===
 
 
===Preposition===
 
===Preposition===
# Follow person or someting.
+
# Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
#: {{ux|dv| even di oder day sef, I go party '''wit''' my madam.| ( NSC_Emeka_2020, Even the other day, I went to a party with my wife.) }}
+
#:* {{ux|dv| Even di oder day sef, I go party '''wit''' my madam.| (Even the other day, I went to a party with my wife.)}}
# dey support person or someting.
+
#:* {{ux|dv| Na Banga dey go '''wit''' starch pass. |(Banga soup is most complementary with starch.)}}
#: {{ux|dv| noting dey happen, we dey '''wit''' you | (NSC_Emeka_2020, There is no issue, we are with you.)}}
+
# Make de dey support person or someting.  
 +
#:* {{ux|dv| Noting dey happen, we dey '''wit''' you.|(There is no issue, we are with you.)}}
 +
#:* {{ux|dv| You dey shout sey people wey dey '''wit''' you pass people wey dey fight you. Who even dey '''wit''' you sef? |(You are making a scene that the people who are supporting you are more than the people who are against you. Who is even supporting you?)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''with''
  
 
===Conjunction===
 
===Conjunction===
:wey de carry join anoder ting.
+
* Word wey de dey use shows sey one ting join anoder ting.
#:{{ux|dv| Me with my oga follow go dat place. | (NSC_Emeka_2020, My Boss and I went to that place.)}}
+
:* {{ux|dv| Me '''wit''' my oga follow go dat place. | (My Boss and I went to that place.)}}
 
+
:* {{ux|dv| Make you '''wit''' am come di party now. |(Come to the party with him.)}}
 
+
====Translation====
 
+
* English: ''and''
 
 
====Synonymes====
 
* and
 
 
 
====Translations====
 
* English: and
 

Latest revision as of 20:27, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: with


Pronunciation

  • wìt

Play Play


Preposition

  1. Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
    • Even di oder day sef, I go party wit my madam.  —  (Even the other day, I went to a party with my wife.)
    • Na Banga dey go wit starch pass.  — (Banga soup is most complementary with starch.)
  2. Make de dey support person or someting.
    • Noting dey happen, we dey wit you.  — (There is no issue, we are with you.)
    • You dey shout sey people wey dey wit you pass people wey dey fight you. Who even dey wit you sef?  — (You are making a scene that the people who are supporting you are more than the people who are against you. Who is even supporting you?)

Translation

  • English: with

Conjunction

  • Word wey de dey use shows sey one ting join anoder ting.
  • Me wit my oga follow go dat place.  —  (My Boss and I went to that place.)
  • Make you wit am come di party now.  — (Come to the party with him.)

Translation

  • English: and