Difference between revisions of "wit"

Line 22: Line 22:
 
Sey someting and somting dey
 
Sey someting and somting dey
  
===Usage===
 
 
===Preposition===
 
===Preposition===
 
# Follow person or someting.
 
# Follow person or someting.

Revision as of 18:01, 12 November 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

from English


Pronunciation

  • wìt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 88
  • Frequency rank in NSC treebank: 153
  • Frequency in raw corpus: 3923
  • Frequency rank in raw corpus: 98

Definition

Sey someting and somting dey

Preposition

  1. Follow person or someting.
    even di oder day sef, I go party wit my madam.  —  ( NSC_Emeka_2020, Even the other day, I went to a party with my wife.)
  2. dey support person or someting.
    noting dey happen, we dey wit you  —  (NSC_Emeka_2020, There is no issue, we are with you.)

Conjunction

wey de carry join anoder ting.
Me with my oga follow go dat place.  —  (NSC_Emeka_2020, My Boss and I went to that place.)



Synonymes

  • and

Translations

  • English: and