wit
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: with
Pronunciation
- wìt
Preposition
- Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
- Even di oder day sef, I go party wit my madam. — ( NSC_2020, Even the other day, I went to a party with my wife.)
- Na Banga dey go wit starch pass. — (NSC_2021, Banga soup is most complementary with starch.)
- Make de dey support person or someting.
- Noting dey happen, we dey wit you. — (NSC_2020, There is no issue, we are with you.)
- You dey shout sey people wey dey wit you pass people wey dey fight you. Who even dey wit you sef? — (NSC_2021, You are making a scene that the people who are supporting you are more than the people who are against you. Who is even supporting you?)
Translation
- English: with
Conjunction
- Word wey de dey use shows sey one ting join anoder ting.
- Me wit my oga follow go dat place. — (NSC_2020, My Boss and I went to that place.)
- Make you wit am come di party now. — (NSC_2021, Come to the party with him.)
Translation
- English: and