wit

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: with


Pronunciation

  • wìt

Play Play


Preposition

  • Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
  • even di oder day sef, I go party wit my madam.  —  ( NSC_Emeka_2020, Even the other day, I went to a party with my wife.)
  • dey support person or someting.
  • noting dey happen, we dey wit you  —  (NSC_Emeka_2020, There is no issue, we are with you.)

Translation

  • English: with

Conjunction

  • Word wey de dey use shows sey one join anoder ting.
  • Me with my oga follow go dat place.  —  (NSC_Emeka_2020, My Boss and I went to that place.)

Translation

  • English: and