wit
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: with
Pronunciation
- wìt
Preposition
- Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
- even di oder day sef, I go party wit my madam. — ( NSC_Emeka_2020, Even the other day, I went to a party with my wife.)
- dey support person or someting.
- noting dey happen, we dey wit you — (NSC_Emeka_2020, There is no issue, we are with you.)
Translation
- English: with
Conjunction
- Word wey de dey use shows sey one join anoder ting.
- Me wit my oga follow go dat place. — (NSC_Emeka_2020, My Boss and I went to that place.)
Translation
- English: and