Difference between revisions of "with"

Line 21: Line 21:
  
 
===Usage===
 
===Usage===
 +
see [[wit]]
  
 
===Definition===
 
===Definition===

Revision as of 14:07, 5 October 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

from English

Pronunciation

  • wɪt


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 116
  • Frequency rank in NSC treebank: 122
  • Frequency in raw corpus: 8007
  • Frequency rank in raw corpus: 52

The word is used more in written texts than orally.


Usage

see wit

Definition

  • follow person or someting.
  • wey de carry join anoder ting.

Preposition

With

  1. even di oder day sef, I go party with my madam.
  2. dey support person or someting.
    noting dey happen, we dey with you.

Conjunction

  1. me with my oga follow go dat place

Synonymes

  • wit 0.72 4356, plus 0.50 1525, together 0.45 649, follow 0.40 3872

Antonymes

  • without

Translations

  • English: with