Difference between revisions of "with"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Usage) |
|||
Line 21: | Line 21: | ||
===Usage=== | ===Usage=== | ||
+ | see [[wit]] | ||
===Definition=== | ===Definition=== |
Revision as of 14:07, 5 October 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
from English
Pronunciation
- wɪt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 116
- Frequency rank in NSC treebank: 122
- Frequency in raw corpus: 8007
- Frequency rank in raw corpus: 52
The word is used more in written texts than orally.
Usage
see wit
Definition
- follow person or someting.
- wey de carry join anoder ting.
Preposition
With
- even di oder day sef, I go party with my madam.
- dey support person or someting.
- noting dey happen, we dey with you.
Conjunction
- me with my oga follow go dat place
Synonymes
- wit 0.72 4356, plus 0.50 1525, together 0.45 649, follow 0.40 3872
Antonymes
- without
Translations
- English: with