Difference between revisions of "workingplace"

Line 25: Line 25:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''institution''
+
* English: ''office''

Revision as of 11:19, 7 July 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From: English work and place

Pronunciation

  • wɔ̀kìŋplês

Play Play

Noun

  • Building where people dey stay take work.
  • My workingplace near one yeye hospital wey dey smell everytime.  — (NSC_Legbeti_2021. My office is beside one smelly hospital.)
  • or send di pikin go workingplace wey be sey government don approve, except when e be sey di non-workingplace one no dey okay make e go.  — (hildrights__491. Send the child to an institution approved by the government except there are non-govenment approved institutions that are okay.)
  • I like as my workingplace dey di floor wey last for up.  — (NSC_Legbeti_2021. I like the fact that my office is on the topmost floor.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: office