Difference between revisions of "workingplace"

Line 17: Line 17:
 
:* {{ux|dv|My '''workingplace''' near one yeye hospital wey dey smell everytime. |(NSC_Legbeti_2021. My office is beside one smelly hospital.)}}
 
:* {{ux|dv|My '''workingplace''' near one yeye hospital wey dey smell everytime. |(NSC_Legbeti_2021. My office is beside one smelly hospital.)}}
 
:* {{ux|dv|or send di pikin go '''workingplace''' wey be sey government don approve, except when e be sey di non-workingplace one no dey okay make e go.|(hildrights__491. Send the child to an institution approved by the government except there are non-govenment approved institutions that are okay.)}}  
 
:* {{ux|dv|I like as my '''workingplace''' dey di floor wey last for up. |(NSC_Legbeti_2021. I like the fact that my office is on the topmost floor.)}}
+
:* {{ux|dv|I like as my '''workingplace''' dey di floor wey dey up up. |(NSC_Legbeti_2021. I like the fact that my office is on the topmost floor.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[office]]
 
* [[office]]

Revision as of 11:20, 7 July 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From: English work and place

Pronunciation

  • wɔ̀kìŋplês

Play Play

Noun

  • Building where people dey stay take work.
  • My workingplace near one yeye hospital wey dey smell everytime.  — (NSC_Legbeti_2021. My office is beside one smelly hospital.)
  • or send di pikin go workingplace wey be sey government don approve, except when e be sey di non-workingplace one no dey okay make e go.  — (hildrights__491. Send the child to an institution approved by the government except there are non-govenment approved institutions that are okay.)
  • I like as my workingplace dey di floor wey dey up up.  — (NSC_Legbeti_2021. I like the fact that my office is on the topmost floor.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: office