Difference between revisions of "workingplace"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* wɔ̀kìŋplês  
 
* wɔ̀kìŋplês  
<sm2>pcm-ng-workingplace.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-workingplace.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-workingplace.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-workingplace.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 16:50, 10 January 2022

Naija

Alternative form

Etymology

From English: work and place

Pronunciation

  • wɔ̀kìŋplês

Play


Noun

  • Building where people dey stay take work.
  • My workingplace near one yeye hospital wey dey smell everytime.  — (NSC_Legbeti_2021, My office is beside a certain smelly hospital.)
  • Or send di pikin go workingplace wey be sey government don approve, except when e be sey di non-workingplace one no dey okay make e go.  — (Childrights__491. Send the child to an institution approved by the government except there are non-govenmental approved institutions that are okay.)
  • I like as my workingplace dey di floor wey dey upup.  — (NSC_Legbeti_2021, I like the fact that my office is on the topmost floor.)

Synonyms

Translations

  • English: office