Difference between revisions of "workingplace"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
(12 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
===Alternative form=== | ===Alternative form=== | ||
* [[working place]] | * [[working place]] | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''working'' and ''place'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wɔ̀kìŋplês | * wɔ̀kìŋplês | ||
− | |||
<sm2>Pcm-ng-workingplace.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-workingplace.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-workingplace.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-workingplace.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Building where people dey stay take work. | * Building where people dey stay take work. | ||
− | :* {{ux|dv|My '''workingplace''' near one yeye hospital wey dey smell everytime. |( | + | :* {{ux|dv| My '''workingplace''' near one yeye hospital wey dey smell everytime. |(NSC_2021, My office is beside a certain smelly hospital.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv|Or send di pikin go '''workingplace''' wey be sey government don approve, except when e be sey di non-workingplace one no dey okay make e go.|(Childrights__491. Send the child to an institution approved by the government except there are non-govenmental approved institutions that are okay.)}} |
− | :* {{ux|dv|I like as my '''workingplace''' dey di floor wey | + | :* {{ux|dv|I like as my '''workingplace''' dey di floor wey dey [[upup]]. |(NSC_2021, I like the fact that my office is on the topmost floor.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[office]] | * [[office]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''office'' |
Latest revision as of 22:46, 9 March 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From English: working and place
Pronunciation
- wɔ̀kìŋplês
Noun
- Building where people dey stay take work.
- My workingplace near one yeye hospital wey dey smell everytime. — (NSC_2021, My office is beside a certain smelly hospital.)
- Or send di pikin go workingplace wey be sey government don approve, except when e be sey di non-workingplace one no dey okay make e go. — (Childrights__491. Send the child to an institution approved by the government except there are non-govenmental approved institutions that are okay.)
- I like as my workingplace dey di floor wey dey upup. — (NSC_2021, I like the fact that my office is on the topmost floor.)
Synonyms
Translations
- English: office