Difference between revisions of "workingplace"

Line 10: Line 10:
 
* wɔ̀kìŋplês  
 
* wɔ̀kìŋplês  
  
<sm2>Pcm-ng-workingplace.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-workingplace.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-workingplace.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-workingplace.m.ogg</sm2>  
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 15:12, 16 July 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From: English work and place

Pronunciation

  • wɔ̀kìŋplês



Noun

  • Building where people dey stay take work.
  • My workingplace near one yeye hospital wey dey smell everytime.  — (NSC_Legbeti_2021. My office is beside one smelly hospital.)
  • or send di pikin go workingplace wey be sey government don approve, except when e be sey di non-workingplace one no dey okay make e go.  — (hildrights__491. Send the child to an institution approved by the government except there are non-govenment approved institutions that are okay.)
  • I like as my workingplace dey di floor wey dey up up.  — (NSC_Legbeti_2021. I like the fact that my office is on the topmost floor.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: office