Difference between revisions of "workingplace"
(→Noun) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
* [[working place]] | * [[working place]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English: '' | + | From English: ''working'' and ''place'' |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wɔ̀kìŋplês | * wɔ̀kìŋplês |
Latest revision as of 22:46, 9 March 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From English: working and place
Pronunciation
- wɔ̀kìŋplês
Noun
- Building where people dey stay take work.
- My workingplace near one yeye hospital wey dey smell everytime. — (NSC_2021, My office is beside a certain smelly hospital.)
- Or send di pikin go workingplace wey be sey government don approve, except when e be sey di non-workingplace one no dey okay make e go. — (Childrights__491. Send the child to an institution approved by the government except there are non-govenmental approved institutions that are okay.)
- I like as my workingplace dey di floor wey dey upup. — (NSC_2021, I like the fact that my office is on the topmost floor.)
Synonyms
Translations
- English: office