Difference between revisions of "worry"

Line 16: Line 16:
 
* Frequency in raw corpus: 863
 
* Frequency in raw corpus: 863
 
* Frequency rank in raw corpus: 409
 
* Frequency rank in raw corpus: 409
 
===Adjective===
 
* Na someting wey dey trouble person for mind.
 
:* {{ux|dv|I no dey '''worry''' myself sey e no come.|(Egbokhare_2020. I will refuse to be anxious over his absence.)}}
 
:* {{ux|dv|I no dey '''worry''' myself sey e no come.|(Egbokhare_2020. I will refuse to be anxious over his absence.)}}
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Na make someting dey trouble person for im mind  
+
# Na make someting dey trouble person for im mind.
#: {{ux|dv|Wetin dey '''worry''' me now be say I neva get job, so make Papa no just die yet o |(NSC_Legbeti_2021. Dad should not die yet because I'm yet to get a job and it bothers me.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dis message from oga dey '''worry''' me for mind |(NSC_Legbeti_2021. i'm troubled by the message from  boss.)}}
#: {{ux|dv|Wetin dey '''worry''' you? |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__100, What's your problem?)}}
+
#:* {{ux|dv|Wetin dey '''worry''' me now be say I neva get job, so make Papa no just die yet o |(NSC_Legbeti_2021. Dad should not die yet because I'm yet to get a job and it bothers me.)}}
* Na make person no allow someting or person trouble im mind.  
+
#:* {{ux|dv|Wetin dey '''worry''' you? |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__100, What's your problem?)}}
#: {{ux|dv|No '''worry'''. |(IBA_22_School-Children_DG__185, Don't worry.)}}
+
# Na make person no allow someting or person trouble im mind.  
#: {{ux|dv|You no need to '''worry''' |(jw__47784. Do not be anxious.)}}
+
#:* {{ux|dv|I no dey '''worry''' myself sey e no come.|(Egbokhare_2020. I refuse to be anxious over his absence.)}}
#: {{ux|dv|I begin de '''worry''', and de think whether I go take the work and no go the school again. |(jw__1651. I bothered over whether I was going to stop school when I take up the job.)}}
+
#:* {{ux|dv|I no dey '''worry''' about money mata because God dey. |(NSC_Legbeti_20201. I trust in providence and refuse to be anxious over money.)}}
 +
#:* {{ux|dv|You no need to '''worry''' |(jw__47784. Do not be anxious.)}}
 +
# Na someting wey dey trouble person for mind.
 +
#:* {{ux|dv|Dis message from oga dey '''worry''' me for mind |(NSC_Legbeti_2021. i'm troubled by the message from  boss.)}}
 +
#:* {{ux|dv|I begin de '''worry''', and de think whether I go take the work and no go the school again. |(jw__1651. I bothered over whether I was going to stop school when I take up the job.)}}
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 12:23, 22 March 2021

Naija

Alternative forms

  • wori

Etymology

From: English worry.

Pronunciation

  • wɔ́rì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 30
  • Frequency rank in NSC treebank: 352
  • Frequency in raw corpus: 863
  • Frequency rank in raw corpus: 409

Verb

  1. Na make someting dey trouble person for im mind.
    • Dis message from oga dey worry me for mind  — (NSC_Legbeti_2021. i'm troubled by the message from boss.)
    • Wetin dey worry me now be say I neva get job, so make Papa no just die yet o  — (NSC_Legbeti_2021. Dad should not die yet because I'm yet to get a job and it bothers me.)
    • Wetin dey worry you?  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__100, What's your problem?)
  2. Na make person no allow someting or person trouble im mind.
    • I no dey worry myself sey e no come.  — (Egbokhare_2020. I refuse to be anxious over his absence.)
    • I no dey worry about money mata because God dey.  — (NSC_Legbeti_20201. I trust in providence and refuse to be anxious over money.)
    • You no need to worry  — (jw__47784. Do not be anxious.)
  3. Na someting wey dey trouble person for mind.
    • Dis message from oga dey worry me for mind  — (NSC_Legbeti_2021. i'm troubled by the message from boss.)
    • I begin de worry, and de think whether I go take the work and no go the school again.  — (jw__1651. I bothered over whether I was going to stop school when I take up the job.)

Derived forms

worryworry

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to trouble, be agitated, anxious