worry

Naija

Etymology

From English: worry.

Pronunciation

  • wɔ́rì

Play Play

Verb

  • Wetin dey worry me now be say I neva get job, so make Papa no just die yet o.  — (Dad should not die yet because I'm yet to get a job and it bothers me.)
  • Wetin dey worry you?  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__100, What's your problem?)
  • I no dey worry myself sey e no come.  — (I refuse to be anxious over his absence.)

Antonyms

Translations

  • English: anxious, bother, worry