worry

Naija

Alternative forms

  • wori

Etymology

From: English worry.

Pronunciation

  • wɔ́rì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 30
  • Frequency rank in NSC treebank: 352
  • Frequency in raw corpus: 863
  • Frequency rank in raw corpus: 409

Adjective

  • Na someting wey dey trouble person for mind.
  • I no dey worry myself sey e no come.  — (Egbokhare_2020. I will refuse to be anxious over his absence.)
  • I no dey worry myself sey e no come.  — (Egbokhare_2020. I will refuse to be anxious over his absence.)

Verb

  • Na make someting dey trouble person for im mind
  1. Wetin dey worry me now be say I neva get job, so make Papa no just die yet o  — (NSC_Legbeti_2021. Dad should not die yet because I'm yet to get a job and it bothers me.)
    Wetin dey worry you?  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__100, What's your problem?)
  • Na make person no allow someting or person trouble im mind.
  1. No worry.  — (IBA_22_School-Children_DG__185, Don't worry.)
    You no need to worry  — (jw__47784. Do not be anxious.)
    I begin de worry, and de think whether I go take the work and no go the school again.  — (jw__1651. I bothered over whether I was going to stop school when I take up the job.)

Derived forms

worryworry

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to trouble, be agitated, anxious