worry
Naija
Alternative forms
- wori
Etymology
From: English worry.
Pronunciation
- wɔ́rì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 30
- Frequency rank in NSC treebank: 352
- Frequency in raw corpus: 863
- Frequency rank in raw corpus: 409
Verb
- Na make someting dey trouble person for im mind.
- Dis message from oga dey worry me for mind — (NSC_Legbeti_2021. i'm troubled by the message from boss.)
- Wetin dey worry me now be say I neva get job, so make Papa no just die yet o — (NSC_Legbeti_2021. Dad should not die yet because I'm yet to get a job and it bothers me.)
- Wetin dey worry you? — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__100, What's your problem?)
- Na make person no allow someting or person trouble im mind.
- I no dey worry myself sey e no come. — (Egbokhare_2020. I refuse to be anxious over his absence.)
- I no dey worry about money mata because God dey. — (NSC_Legbeti_20201. I trust in providence and refuse to be anxious over money.)
- You no need to worry — (jw__47784. Do not be anxious.)
- Na someting wey dey trouble person for mind.
- Dis message from oga dey worry me for mind — (NSC_Legbeti_2021. i'm troubled by the message from boss.)
- I begin de worry, and de think whether I go take the work and no go the school again. — (jw__1651. I bothered over whether I was going to stop school when I take up the job.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to trouble, be agitated, anxious