wound

Revision as of 20:17, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • injure 0.81 221, kill 0.66 3193, wunjure 0.65 78, shoot 0.64 495, blind 0.64 192, die 0.62 4628, accident 0.62 394, bullet 0.60 98, sick 0.60 372

Etymology

Borrowed from English wound

Pronunciation

  • wûnd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 298
  • Frequency rank in raw corpus: 996

The word is used more in written texts than orally.


Noun

wound: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:17)
    Dose wey wound dey receive treatment for hospital.  — (bbc__43209, __no translation__)
    Many of di Shi'ite protesters get wound and odas police arrest dem.  — (bbc__65448, __no translation__)
  2. amod (frequency:12)
    One get serious wound and three still dey miss.  — (bbc__20347, __no translation__)
    Kocadilli get small wound for im ankle wen im land.  — (bbc__44671, __no translation__)
  3. det (frequency:11)
    When di injury area, eh di wound no dey outside.  — (NST_cleaned__30184, __no translation__)
    Until one nice Muslim man come help me press di wound.  — (bbc__521, __no translation__)
  4. nmod:poss (frequency:4)
    E dey bandage their wound.’ Wetin that place talk for Bible na true.  — (jw__18566, __no translation__)
    Doctors say na danger for tie de place weh snake bite and no cut de wound make blood komot.  — (bbc__43112, __no translation__)
  5. acl:relcl-det (frequency:4)
    Di zoo talk say di wound wey di zoo worker get no too serious like that.  — (bbc__39753, __no translation__)
    Di oga of New York Police Department, James O'Neill say di wound wey people get for di attack dey serious but e no serious reach make person die.  — (bbc__36697, __no translation__)
  6. nmod (frequency:3)
    One get wound for liver why two been get belle.  — (bbc__78248, __no translation__)
    Dem rush am go hospital come discover say na wound for spinal cord.  — (bbc__29461, __no translation__)
  7. cc-nummod:det (frequency:3)
    But di health ministry, wey Houthi rebels dey control, say na 43 pipo die and 61 wound.  — (bbc__22196, __no translation__)
    Army also confam for di first time since dem suffer recent attacks from di group for Metele, Borno State, say na 23 of dia men die and 31 wound.  — (bbc__16246, __no translation__)
  8. obl:arg (frequency:2)
    Gregoire Djamaila, journalists for national daily get wound for glass for moto weh bullet scatter, e go hospital but now e don komot and say all tin dey fain.  — (bbc__54925, __no translation__)
    Dis centre put list for prisoners weh get eye problem, den, some with spinal cord problem form torture, some get partial paralysis and oda get wound with iron inside, deh torture some with current and na so dia back get marks.  — (bbc__40385, __no translation__)
  9. acl:relcl (frequency:2)
    According to di Doctor, Peptic Ulcer na wound wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine.  — (bbc__11754, __no translation__)
    wen you dey feel like to drink water you dey piss more dan usual, especially for night wen you dey feel tired wen you dey lose weight even wen you no dey try to fungi infection wey dey always come back- wen you no dey see well wound wey no dey gree heal.  — (bbc__102796, __no translation__)

Derived forms

  1. Minutes later, na so dem hear di gun shot, Police come get to by force di door open see say Mr García siddon for chair wit bullet wound for im head.  — (bbc__67380, __no translation__)
    Charles Trumann Wesco/Facebook American missionary, Charles Trumann Wesco don die afta bullet wound, one civilian and army office get wound, army kill four separatists as goment forces exchange fire with separatist forces.  — (bbc__25138, __no translation__)
  1. For Nigeria, e dey compulsory for hospitals to treat pipo wey suffer gunshot wound and car accident.  — (bbc__50531, __no translation__)
    Oga of Police for Lagos, Imohimi Edgal, no happy say hospitals and doctors dey reject pipo with gunshot wound  — (bbc__77041, __no translation__)
  1. For dis August 2017 protest, some opposition people die, and na like 13 people wound, when soldier begin shoot di protesters.  — (bbc__51475, __no translation__)
    Federal Road Safety Corps, FRSC, talk-talk person Kabiru Daura say three oda people wound for di accident wey happen for Gaya town near Kano.  — (bbc__48887, __no translation__)

Synonyms

  • injure 0.81 221, kill 0.66 3193, wunjure 0.65 78, shoot 0.64 495, blind 0.64 192, die 0.62 4628, accident 0.62 394, bullet 0.60 98, sick 0.60 372

Antonyms

  • injure 0.81 221, kill 0.66 3193, wunjure 0.65 78, shoot 0.64 495, blind 0.64 192, die 0.62 4628, accident 0.62 394, bullet 0.60 98, sick 0.60 372

Translations

  • English: no definition


Verb

wound: injure -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    If you no take time, I go wound you o.  — no translation
  2. - (frequency:23)
    If you dey talk about, I go just… , I go wound you.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__58, If you are talking about it, I will just...I will injure you.)
    About 15 people get wound for di fight and dem also burn down some houses.  — (bbc__11160, __no translation__)
  3. mark (frequency:15)
    Prayers for di people wey wound.  — (bbc__59941, __no translation__)
    E reach like 32 passengers wey wound.  — (bbc__6843, __no translation__)
  4. cc-obj (frequency:10)
    Separatists, also torture and wound Fulani pipo weh deh say di collaborate wit goment forces.  — (bbc__87949, __no translation__)
    Boko Haram been attack one Internally Displaced Person camp on Thursday, kill three aid workers and wound pipo.  — (bbc__20344, __no translation__)
  5. obj (frequency:5)
    You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am wound another person?  — (jw__36816, __no translation__)
    Nigeria Super Falcons don get new coach France wound Nigeria 8-0 for friendly match  — (bbc__73339, __no translation__)
  6. aux-obj (frequency:5)
    Na as police dey carry am go Kogi Mr Melaye jump comot police van come wound imsef.  — (bbc__70222, __no translation__)
    Local tori pipo dey report say na three suicide bombers cari out di attack wey kill one woman come wound 13 pipo.  — (bbc__64205, __no translation__)
  7. obl:arg (frequency:4)
    Six pipo wey include four policemen wound for di attack.  — (bbc__90011, __no translation__)
    People wey see as e happen say some passengers get wound for face.  — (bbc__81015, __no translation__)
  8. cc-nsubj (frequency:4)
    Di troops also discover 23 dead bodi for Mararaba Dare wey no far from Rafiki village and many civilians wound.  — (bbc__1870, __no translation__)
    Wen deh bin march for Douala police pipo push Ndoki for gutter and some pipo dem wound wen deh bin di march with peace leave for hand.  — (bbc__98670, __no translation__)
  9. cc (frequency:3)
    Nobody die or wound.  — (bbc__75354, __no translation__)
    Di Lagos state Police Public Relations Officer, Chike Oti say nobodi die or wound for di accident.  — (bbc__31715, __no translation__)
  10. nsubj (frequency:2)
    More than 20 people wound.  — (bbc__80479, __no translation__)
    Nobodi wound, all di passengers on board dey carry dem comot.  — (bbc__5448, __no translation__)
  11. advcl (frequency:2)
    Photo dem from Sarpol-e Zahab show hospitals wey plenty people wey get wound full everywhere  — (bbc__81252, __no translation__)
    Di kasala on top indigene rights and political representation for Jos wey start for 2001 don turn big community wahala wey don claim plenti life and wound plenti pipo Women and pikin dem dey most affected.  — (bbc__35429, __no translation__)
  12. conj-mark (frequency:2)
    so to wound or get blood for face or body no be new thing to am as all na part of im heritage.  — (brila__31, __no translation__)
    Female genital mutilation na any procedure wey involve to wound or change woman private area for non-medical reasons.  — (bbc__48968, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • injure 0.81 221, kill 0.66 3193, wunjure 0.65 78, shoot 0.64 495, blind 0.64 192, die 0.62 4628, accident 0.62 394, bullet 0.60 98, sick 0.60 372

Antonyms

  • injure 0.81 221, kill 0.66 3193, wunjure 0.65 78, shoot 0.64 495, blind 0.64 192, die 0.62 4628, accident 0.62 394, bullet 0.60 98, sick 0.60 372

Translations

  • English: injure