Difference between revisions of "wunjure"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 24: | Line 24: | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
− | + | [[wound]], [[injure]] | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | + | [[wound]], [[injure]] | |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
− | + | [[cure]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: | + | English: ''wound'' |
Revision as of 14:03, 7 October 2020
Naija
Alternative Form
Etymology
From English wound and injure
Pronunciation
Usage
Dem dey use am well well for sports and news for radio or television.
Definition
Make person take open eye wound another person because of vex
Verb
- Make person take open eye wound somebody because of vex.
- Messi wunjure Ronaldo for the match. — (NSC_Odirin_2020, Messi deliberately injured Ronaldo during the match.)
- To take all your power to nack somebody.
- I go wunjure you for bed this night. — ( NSC_Odirin_2020, I will fuck you hard in bed tonight! )
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
English: wound