Difference between revisions of "wunjure"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
[[wunjor]]
+
[[wunjor]] wunjo
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===

Revision as of 23:43, 7 October 2020

Naija

Alternative Form

wunjor wunjo

Etymology

From English wound and injure

Pronunciation

wúndʒɔ̀ Play Play

Usage

Dem dey use am well well for sports and news for radio or television.

Definition

Make person take open eye wound another person because of vex

Verb

  1. Make person take open eye wound somebody because of vex.
    Messi wunjure Ronaldo for the match.  — (NSC_Odirin_2020, Messi deliberately injured Ronaldo during the match.)
  2. Make person take all e power nack somebody.
    I go wunjure you for bed this night.  — ( NSC_Odirin_2020, I will fuck you hard in bed tonight! )

Related forms

wound, injure

Synonym

wound, injure

Antonym

cure

Translation

English: wound