Difference between revisions of "wunjure"

Line 13: Line 13:
 
===Usage===
 
===Usage===
 
Dem dey use am well well for sports and news for radio or television.
 
Dem dey use am well well for sports and news for radio or television.
 
===Definition===
 
Make person take open eye deal with another person.
 
  
 
===Transitive Verb===
 
===Transitive Verb===

Revision as of 17:00, 18 November 2020

Naija

Alternative Form

wunjor wunjo

Etymology

From: English wound and injure

Pronunciation

wúndʒɔ̀ Play Play

Usage

Dem dey use am well well for sports and news for radio or television.

Transitive Verb

  1. To carry injure anoder person.
    • Messi wunjure Ronaldo for the match.  — (NSC_Odirin_2020, Messi deliberately injured Ronaldo during the match.)
  2. Make person take all e power nack somebody.
    • I go wunjure you for bed this night.  — (NSC_Odirin_2020, I will fuck you hard in bed tonight!)

Intransitive Verb

Make person injure bad bad.

  • You go wunjure o, guy if you do anyhow.  — (NSC_Odirin_2020, You are going to get yourself injured if you misbehave.)

Related forms

wound, injure

Synonym

wound, injure

Antonym

cure

Translation

English: to cause serious injury