Difference between revisions of "wunjure"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
− | [[wunjor]] | + | [[wunjor]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 18:17, 4 December 2020
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English wound and injure
Pronunciation
Usage
Dem dey use am well well for sports and news for radio or television.
Transitive Verb
- Make person take open eye deal with another person.
- Messi wunjure Ronaldo for the match. — (NSC_Odirin_2020, Messi deliberately injured Ronaldo during the match.)
- Make person take all e power nack somebody.
- I go wunjure you for bed this night. — (NSC_Odirin_2020, I will fuck you hard in bed tonight!)
Intransitive Verb
Make person injure bad bad.
- You go wunjure o, guy if you do anyhow. — (NSC_Odirin_2020, You are going to get yourself injured if you misbehave.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
English: to cause serious injury