Difference between revisions of "wuruwuru"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[wuru-wuru]], [[wuru wuru]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: unknown | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 16: | ||
* Frequency in raw corpus: 43 | * Frequency in raw corpus: 43 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 3485 | * Frequency rank in raw corpus: 3485 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Na say things or person ways no pure | |
− | + | #:* {{ux|dv|Dat mean say de '''wuruwuru''' go continue. |(bbc__62589. It means the deception continues.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''wuruwuru''' no dey ever pay. |(NSC_Legbeti_2021. Deception never pays anyone.)}} | |
− | + | # Na when wetin person do deceive person or people. | |
− | #: {{ux|dv|Dat mean say de '''wuruwuru''' go continue. |(bbc__62589 | + | #:* {{ux|dv|Im voice fear man as e come do '''wuruwuru''' like thunder for inside darkness. |(katakata__1022. He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|'''wuruwuru''' musicians sef dey talk like better musicians. |(NSC_Legbeti_2021. Fake musicians are pretending like they are real.)}} |
− | # | + | ===Adjective=== |
− | #: {{ux|dv| | + | # Na when person way no straight. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|im papa na '''wuruwuru''' man o|(Egbokhare_2020. His father is dubious.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|'''wuruwuru''' and magomago ways full everywhere for dis world. |(NSC_Legbeti_2021. Insincerity is everywhere.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|De love wey he dey show her na'''wuruwuru''' love but she never still know. |(NSC_Legbeti_2021. His love is deceptive but she is yet to know.)}} |
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[mago-mago]], [[lie lie]], |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[true true]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''dubious ways'' |
Revision as of 13:42, 16 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- wùrùwúrú
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 43
- Frequency rank in raw corpus: 3485
Derived forms
Noun
- Na say things or person ways no pure
- Dat mean say de wuruwuru go continue. — (bbc__62589. It means the deception continues.)
- wuruwuru no dey ever pay. — (NSC_Legbeti_2021. Deception never pays anyone.)
- Na when wetin person do deceive person or people.
- Im voice fear man as e come do wuruwuru like thunder for inside darkness. — (katakata__1022. He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)
- wuruwuru musicians sef dey talk like better musicians. — (NSC_Legbeti_2021. Fake musicians are pretending like they are real.)
Adjective
- Na when person way no straight.
- im papa na wuruwuru man o — (Egbokhare_2020. His father is dubious.)
- wuruwuru and magomago ways full everywhere for dis world. — (NSC_Legbeti_2021. Insincerity is everywhere.)
- De love wey he dey show her nawuruwuru love but she never still know. — (NSC_Legbeti_2021. His love is deceptive but she is yet to know.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: dubious ways