Difference between revisions of "wuruwuru"
(→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: unknown | + | From: ''unknown'' |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wùrùwúrú | * wùrùwúrú | ||
Line 12: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Make person [[doings]] no pure. | |
− | + | :* {{ux|dv| Dat mean say di '''wuruwuru''' go continue. |(bbc__62589, It means the deception continues.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|'''Wuruwuru''' no dey ever pay. |(NSC_Legbeti_2021, Deception never pays anyone.)}} | |
− | + | * Make person dey deceive anoder person. | |
− | + | :* {{ux|dv| Im voice fear man as e come do '''wuruwuru''' like thunder for inside darkness. |(katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|'''Wuruwuru''' musicians sef dey talk like better musicians. |(NSC_Legbeti_2021. Fake musicians are pretending like they are real.)}} | |
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 18:22, 22 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- wùrùwúrú
Noun
- Make person doings no pure.
- Dat mean say di wuruwuru go continue. — (bbc__62589, It means the deception continues.)
- Wuruwuru no dey ever pay. — (NSC_Legbeti_2021, Deception never pays anyone.)
- Make person dey deceive anoder person.
- Im voice fear man as e come do wuruwuru like thunder for inside darkness. — (katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)
- Wuruwuru musicians sef dey talk like better musicians. — (NSC_Legbeti_2021. Fake musicians are pretending like they are real.)
Adjective
- When person way no straight.
- im papa na wuruwuru man o — (Egbokhare_2020. His father is dubious.)
- wuruwuru and magomago ways full everywhere for dis world. — (NSC_Legbeti_2021. Insincerity is everywhere.)
- De love wey he dey show her nawuruwuru love but she never still know. — (NSC_Legbeti_2021. His love is deceptive but she is yet to know.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: dubious ways