Difference between revisions of "wuruwuru"

Line 16: Line 16:
 
* Make person dey deceive anoder person.  
 
* Make person dey deceive anoder person.  
 
:* {{ux|dv| Im voice fear man as e come do '''wuruwuru''' like thunder for inside darkness. |(katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)}}
 
:* {{ux|dv| Im voice fear man as e come do '''wuruwuru''' like thunder for inside darkness. |(katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)}}
:* {{ux|dv|'''Wuruwuru''' musicians sef dey talk like better musicians. |(NSC_Legbeti_2021. Fake musicians are pretending like they are real.)}}
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''deception
 
* English: ''deception
 +
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Sey person ways no dey straightforward.   
 
* Sey person ways no dey straightforward.   

Revision as of 16:22, 6 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • wùrùwúrú


Noun

  • Dat mean say di wuruwuru go continue.  — (bbc__62589, It means the deception continues.)
  • Wuruwuru no dey ever pay.  — (NSC_Legbeti_2021, Deception never pays anyone.)
  • Make person dey deceive anoder person.
  • Im voice fear man as e come do wuruwuru like thunder for inside darkness.  — (katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)

Translation

  • English: deception

Adjective

  • Sey person ways no dey straightforward.
  • im papa na wuruwuru man o  — (Egbokhare_2020. His father is dubious.)
  • Wuruwuru and magomago ways full everywhere for dis world.  — (NSC_Legbeti_2021. Insincerity is everywhere.)
  • Di love wey he dey show her nawuruwuru love but she never still know.  — (NSC_Legbeti_2021. His love is deceptive but she is yet to know.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: dubious ways