Difference between revisions of "wuruwuru"
Line 21: | Line 21: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Sey person ways no dey straightforward. | * Sey person ways no dey straightforward. | ||
− | :* {{ux|dv|Im papa na '''wuruwuru''' man o|(Egbokhare_2020. His father is dubious.)}} | + | :* {{ux|dv|Im papa na '''wuruwuru''' man o.|(Egbokhare_2020. His father is dubious.)}} |
:* {{ux|dv|'''Wuruwuru''' and magomago ways full everywhere for dis world. |(NSC_2021, Insincerity is everywhere.)}} | :* {{ux|dv|'''Wuruwuru''' and magomago ways full everywhere for dis world. |(NSC_2021, Insincerity is everywhere.)}} | ||
:* {{ux|dv|Di love wey he dey show her na'''wuruwuru''' love but she never still know. |(NSC_2021, His love is deceptive but she is yet to know.)}} | :* {{ux|dv|Di love wey he dey show her na'''wuruwuru''' love but she never still know. |(NSC_2021, His love is deceptive but she is yet to know.)}} |
Revision as of 06:17, 26 December 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- wùrùwúrú
Noun
- Make person doings no pure.
- Dat mean say di wuruwuru go continue. — (bbc__62589, It means the deception will continue.)
- Wuruwuru no dey ever pay. — (NSC_2021, Deception never pays anyone.)
- Make person dey deceive anoder person.
- Im voice fear man as e come do wuruwuru like thunder for inside darkness. — (katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)
Translation
- English: deception
Adjective
- Sey person ways no dey straightforward.
- Im papa na wuruwuru man o. — (Egbokhare_2020. His father is dubious.)
- Wuruwuru and magomago ways full everywhere for dis world. — (NSC_2021, Insincerity is everywhere.)
- Di love wey he dey show her nawuruwuru love but she never still know. — (NSC_2021, His love is deceptive but she is yet to know.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: dubious ways