Difference between revisions of "wuruwuru"
(→Naija) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
* Make person [[doings]] no pure. | * Make person [[doings]] no pure. | ||
:* {{ux|dv| Dat mean say di '''wuruwuru''' go continue. |(bbc__62589, It means the deception will continue.)}} | :* {{ux|dv| Dat mean say di '''wuruwuru''' go continue. |(bbc__62589, It means the deception will continue.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|'''Wuruwuru''' no dey ever pay. |( | + | :* {{ux|dv|'''Wuruwuru''' no dey ever pay. |(Deception never pays anyone.)}} |
* Make person dey deceive anoder person. | * Make person dey deceive anoder person. | ||
:* {{ux|dv| Im voice fear man as e come do '''wuruwuru''' like thunder for inside darkness. |(katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)}} | :* {{ux|dv| Im voice fear man as e come do '''wuruwuru''' like thunder for inside darkness. |(katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)}} | ||
Line 22: | Line 22: | ||
* Sey person ways no dey straightforward. | * Sey person ways no dey straightforward. | ||
:* {{ux|dv|Im papa na '''wuruwuru''' man o.|(Egbokhare_2020. His father is dubious.)}} | :* {{ux|dv|Im papa na '''wuruwuru''' man o.|(Egbokhare_2020. His father is dubious.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|'''Wuruwuru''' and magomago ways full everywhere for dis world. |( | + | :* {{ux|dv|'''Wuruwuru''' and magomago ways full everywhere for dis world. |(Insincerity is everywhere.)}} |
− | :* {{ux|dv|Di love wey he dey show her na'''wuruwuru''' love but she never still know. |( | + | :* {{ux|dv|Di love wey he dey show her na'''wuruwuru''' love but she never still know. |(His love is deceptive but she is yet to know.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 20:45, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- wùrùwúrú
Noun
- Make person doings no pure.
- Dat mean say di wuruwuru go continue. — (bbc__62589, It means the deception will continue.)
- Wuruwuru no dey ever pay. — (Deception never pays anyone.)
- Make person dey deceive anoder person.
- Im voice fear man as e come do wuruwuru like thunder for inside darkness. — (katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)
Translation
- English: deception
Adjective
- Sey person ways no dey straightforward.
- Im papa na wuruwuru man o. — (Egbokhare_2020. His father is dubious.)
- Wuruwuru and magomago ways full everywhere for dis world. — (Insincerity is everywhere.)
- Di love wey he dey show her nawuruwuru love but she never still know. — (His love is deceptive but she is yet to know.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: dubious ways