Difference between revisions of "wuruwuru"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
(17 intermediate revisions by 10 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: unknown | + | From: ''unknown'' |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wùrùwúrú | * wùrùwúrú | ||
<sm2>Pcm-ng-wuruwuru.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wuruwuru.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-wuruwuru.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-wuruwuru.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Noun=== |
− | * | + | * Make person [[doings]] no pure. |
− | * | + | :* {{ux|dv| Dat mean say di '''wuruwuru''' go continue. |(bbc__62589, It means the deception will continue.)}} |
− | * | + | :* {{ux|dv|'''Wuruwuru''' no dey ever pay. |(Deception never pays anyone.)}} |
− | * | + | * Make person dey deceive anoder person. |
+ | :* {{ux|dv| Im voice fear man as e come do '''wuruwuru''' like thunder for inside darkness. |(katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)}} | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''deception | ||
− | === | + | ===Adjective=== |
+ | * Sey person ways no dey straightforward. | ||
+ | :* {{ux|dv|Im papa na '''wuruwuru''' man o.|(Egbokhare_2020. His father is dubious.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|'''Wuruwuru''' and magomago ways full everywhere for dis world. |(Insincerity is everywhere.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Di love wey he dey show her na'''wuruwuru''' love but she never still know. |(His love is deceptive but she is yet to know.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[magomago]], [[lie lie]], |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[truetrue]] |
+ | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''dubious ways'' | * English: ''dubious ways'' |
Latest revision as of 20:45, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- wùrùwúrú
Noun
- Make person doings no pure.
- Dat mean say di wuruwuru go continue. — (bbc__62589, It means the deception will continue.)
- Wuruwuru no dey ever pay. — (Deception never pays anyone.)
- Make person dey deceive anoder person.
- Im voice fear man as e come do wuruwuru like thunder for inside darkness. — (katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)
Translation
- English: deception
Adjective
- Sey person ways no dey straightforward.
- Im papa na wuruwuru man o. — (Egbokhare_2020. His father is dubious.)
- Wuruwuru and magomago ways full everywhere for dis world. — (Insincerity is everywhere.)
- Di love wey he dey show her nawuruwuru love but she never still know. — (His love is deceptive but she is yet to know.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: dubious ways