wuruwuru
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- wùrùwúrú
Noun
- Make person doings no pure.
- Dat mean say di wuruwuru go continue. — (bbc__62589, It means the deception continues.)
- Wuruwuru no dey ever pay. — (NSC_Legbeti_2021, Deception never pays anyone.)
- Make person dey deceive anoder person.
- Im voice fear man as e come do wuruwuru like thunder for inside darkness. — (katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)
- Wuruwuru musicians sef dey talk like better musicians. — (NSC_Legbeti_2021. Fake musicians are pretending like they are real.)
Translation
- English: deception
Adjective
- Sey person ways no dey straightforward.
- im papa na wuruwuru man o — (Egbokhare_2020. His father is dubious.)
- Wuruwuru and magomago ways full everywhere for dis world. — (NSC_Legbeti_2021. Insincerity is everywhere.)
- Di love wey he dey show her nawuruwuru love but she never still know. — (NSC_Legbeti_2021. His love is deceptive but she is yet to know.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: dubious ways