wuruwuru
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- wùrùwúrú
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 43
- Frequency rank in raw corpus: 3485
Derived forms
Noun
- Na say things or person ways no pure
- Dat mean say de wuruwuru go continue. — (bbc__62589. It means the deception continues.)
- wuruwuru no dey ever pay. — (NSC_Legbeti_2021. Deception never pays anyone.)
- Na when wetin person do deceive person or people.
- Im voice fear man as e come do wuruwuru like thunder for inside darkness. — (katakata__1022. He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)
- wuruwuru musicians sef dey talk like better musicians. — (NSC_Legbeti_2021. Fake musicians are pretending like they are real.)
Adjective
- Na when person way no straight.
- im papa na wuruwuru man o — (Egbokhare_2020. His father is dubious.)
- wuruwuru and magomago ways full everywhere for dis world. — (NSC_Legbeti_2021. Insincerity is everywhere.)
- De love wey he dey show her nawuruwuru love but she never still know. — (NSC_Legbeti_2021. His love is deceptive but she is yet to know.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: dubious ways